...
THIS WEEK'S TRENDS

Do Not Disturb Lyrics by Barry Jhay | Full official mp3 lyrics

Cover Art For Do Not Disturb Lyrics by Barry Jhay

Barry Jhay Lyrics

Barry Jhay’s Do Not Disturb, the third track on his acclaimed EP Barrystar Vol. 1, is a bold declaration of peace and self-preservation. Blending Afro-fusion with introspective lyricism, the track captures Barry’s resolve to guard his space and energy amid chaos. Its catchy hook and laid-back beat make it both a reflective anthem and a vibey jam for those who value mental clarity.

Barry Jhay – Do Not Disturb Lyrics

Verse 1
Do not-, do not disturb my peace
As I no send you if you no send me
I never let less get the best of me, me
I want to, just to-to be happy
I love to protect my energy
I never let less get the best of me, me o-o

Pre-Chorus
Pari olodo once and for all
Time no dey, ko s′akoko mọ
More money, more money, me I want more
Mo duro tan, ọmọ ọba ko fọ o
Ṣe kini yẹn ku? Open door to work
Ki lẹ gbe, ki lẹ gbe tẹ n gbina o?
Ọrọ ni maa sọ, mi o ni sọrọ tan
Who dey vex? Who cares, go wound, dey be nothin'

Chorus
Send nobody, shame nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody wey fit pass paragon
Allau, wallai, ọmọ, ko s′ọmọ na, uh
Say nobody, shame nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody fit to pass paragon
Allau, wallai, ọmọ, ko s'ọmọ na

Verse 2
Whether you like am or not, gbẹdu go drop, everywhere go bust
And I know, you know it's a must
Fun wọn tan bi Barry before
Ko ni su mi, ko ni rẹ mi
Gbẹdu dey, ko le rẹ body
Ko sọgbọn naa, ẹ maa jo si, tẹ ba gbọ orin emi Barry
pre-chorus
Pari olodo once and for all
Time no dey, ko s′akoko mọ
More money, more money, me I want more
Mo duro tan, ọmọ ọba ko fọ o
Ṣe kini yẹn ku? Open door to work
Ki lẹ gbe, ki lẹ gbe tẹ n gbina o?
Ọrọ ni maa sọ, mi o ni sọrọ tan
Who dey vex?
Who cares, go wound, dey be nothing

Chorus
Send nobody, shame nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody wey fit pass paragon
Allau, wallai, ọmọ, ko s'ọmọ na, uh
Say nobody, shame nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody fit to pass paragon
Allau, wallai, ọmọ, ko s′ọmọ na

Hot Posts

Outro
Sunshine

Comments 0

Related