THIS WEEK'S TRENDS

Never Stop Lyrics by Barry Jhay Feat. Blvk H3ro | Full official mp3 lyrics

Cover Art For Never Stop Lyrics by Barry Jhay Feat. Blvk H3ro

Barry Jhay and Blvk H3ro Lyrics

Barry Jhay teams up with Jamaican talent Blvk H3ro on Never Stop, a powerful fusion of Afrobeats and reggae influences. The song’s motivational lyrics and infectious rhythm speak to resilience, hope, and the unyielding pursuit of dreams. With heartfelt verses and a soulful vibe, Never Stop is a bold anthem of perseverance and cross-cultural unity that resonates far beyond the music.

Barry Jhay & Blvk H3ro – Never Stop Lyrics

Intro
Hm, na-ah-ah-ah-ah, ay-ah-ay
Oh, ay-ay-ay, ay
Ooh, ay-ay-ay, ay
Ooh, yeah

Chorus
Say (Yo Dibs)
I wanna look at everything and never stop praying
Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Verse 1
Life na journey, no be anybody papa property
Wealth is the only medicine to poverty
Some dey use too much spoil opportunity
No be everybody wey rich go university
I no say make you read o, no comot for setting
Tulẹ, who like poverty?
Indomie no be the same thing like spaghetti
Oniposi gan-an gbadura k′eeyan ku si
Wetin? like they know all
No matter wetin you know, you no fit know pass God
No do pass yourself, make you no go fall
Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o
They go call you, you no go pick up o
Life self e no dey for life, e no dey for himself o
No be swear, na true talk o
Man self no need to too talk o

Chorus
I wanna look at everything and never stop praying
Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Bridge
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan′ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Emi ti mo ni stamina
Zamina, zamina, zamina, ay-o

Verse 2
Eyes make it up, mi say a prayer to the Life, no give up (aye)
Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon
No giving up, mi keep finer
No waste no beef, every day I'm tune to the frequencies
Nobody cannot stop what's meant for me
Nobody can′t control mi destiny
Find good soil, oil, every single night I toil
Life never easy for the island boy, oii
Bad energy a try destroy, all my works, say they want to fall
See, all my plans, dem dey try to spoil
But Jah-Jah make I-, we all know, we are the voice
Ain′t no way that they could break my strong oil

Chorus
I wake up every day, I never ever stop praying
Aye, live my life and do what makes me happy (happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Hot Posts

Outro
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina (Yo Dibs)
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan′ra mọ
Ni mo n gbọ stamina
Emi ti mo ni stamina
Zamina, zamina, zamina, yea-o

Comments 0

Related